Friday, June 10, 2016

NDLEA DON CATCH SIX PIPU WEY CHUKE DRUG INSIDE VEGETABLE PLUS SHOES

Six pipu nahin the officials of the National Drug Law Enforcement Agency, NDLEA, wey den attached to the Akanu Ibiam International Airport, AIIA, for Enugu, ontop say den chuk cannabis plus cocaine or vegetables plus bata. One gist wey the NDLEA spokesman, Mitchell Ofoyeju, drop nahin yan say three of the suspects bin dey go China where drug trafficking na death mata. Ofoyeju an say the total of 62.663kg of drugs wey be 60.55kg of cannabis plus 2.113kg of cocaine nahin den colet from dem seized from dem. One of the suspects, 46 year old Ibeh Kevin Nonso, wey wan go china, nahin swallow 67 wraps of cocaine weighing 1.131kg, while the 33 year old Izukanne Ikenna, who wan go Hong Kong, hide 982 grammes of cocaine inside Bata.

No comments: