Tori yan say na only 1585 pipu nahin don colet dem PVCs between February 2016 till now, wwy be say 336,445 PVCs still dey ground wey nobody don com colet.
The Independent National Electoral Commission (INEC) yan say na about 300,000 Permanent Voters Cards (PVCs)nahin pipu wey get am never colet am from dem offices wey dey all the eighteen local council areas of Ondo State. Mr. Agbaje yan dis wan wen E dey dolow news.men gist for hin office for Akure, the State capital.
No comments:
Post a Comment