Tori dey yan say DSS agents do one kind search ontop properties wey be say na Mr. Uboh get am yesterday. George Uboh, wey be say den convict ontop credit card fraud for United States wey den com deported back to Nigeria, nahin the Department of State Services (DSS) arrest yesterday ontop fraud plus forgery. Mr. Uboh nahin the Attorney General to the Federation (AGF) Abubakar Malami wey no sabi say the man don mess up before nahin call say make hin locate money for Nigerian banks wey be say na big big piou den tif tif am chuk.
No comments:
Post a Comment