Saturday, June 4, 2016

(FOTO)LUCKY OMERUO DON READY ENTA DAT TIN WEY WE DEY CALL MARRIAGE

Miss Simplicity - Lucky Omeruo wey be d younger broda of Kenneth Omeruo wey be Chelsea FC center back, 20-year-old Naija international footballer wey dey play for Pembroke Athleta F.C naim don yarn pipu thru him page sey him wan do him wedding wit him hearthrob on June 11 dis year wey we dey so for Centrum Zichtenburg den Haag wey dey fo Netherlands o.
Na so he come still sama us wit him pre-wedding pinshures o..
Make una feel d pinshures afta d cut...

No comments: