Wednesday, April 27, 2016

NO REASON AM SAY YOU WAN CARRY JONA O... CAN DEY PARA FOR EFCC

OMOBOLA - The Christian Association of Nigeria Northern Chapter, don talk say make the presido no put am for mind say he won arrest the former presido Goodluck Jonathan on top corruption matter wey dey ground. Rev Joseph Hayab talk say the tin go be like say  presido Buhari throw way Nigeria into confusion. He con continue say wetin Nigeria need na fuel, light, quick salary and good protection over pipu and property. He con finally talk say the former presido must be honour.

No comments: