MISS SIMPLICITY - Beyonce na one correct singer wey like wetin she dey do, wey sabi wetin she dey do wella nd wey dey gbadun wetin she dey do. She don carry many award, don do many tour nd concert bt d big shot musician get time for her family o. She no dey use her husband nd her daughter play o, she dey
spend time wit her family o on top sey she knw sey family naim dey important pass... Dis morning she sama us wit one picture wey she nd her daughter, Blue Ivy take wen she dey prepare for her yesterday concert....D caption make sense base on sey d tin show d love between mother nd daughter..
No comments:
Post a Comment