OGINI BERNARD - Na one man wey alwys dey terrorise d area as hin begin attack some women for street Afta be say hin Don nab one 22yrs old girl. D police wey dey look 4 am with microscope give warning say make girls dem n women dey on d watch out anytime wey dem dey Comot. As cctv don capture d man but hin face still never clear as dem Don con put camera 4 every where 4 d town. Police still con yarn say anybody wey get info on dis guy make hin come report am quick befoe another thin go happen.
No comments:
Post a Comment