Former Secretary of dem PDP for Ekiti State, Mr. Temitope Aluko, who talk plenty bad things about Governor Ayodele Fayose on top the June 21, 2014 governorship election, na him dem see on Sunday night with the governor for Lagos. Dem see dem with the former factional Speaker for the state House of Assembly, Mr. Dele Olugbemi for the Eko Hotels and Suites, Victoria Island Lagos. When journalists go Wayland the 3 of den for the hotel around 11:30 p.m. Aluko and the governor dey Waka padi to Padi. Fayose talk about we economic wey no dey try , who expressed dismay over come halla President Muhammadu Buhari, make he sharperly fall Naira hand so dis suffer go reduce small. He even say na lie O, he job dey reason say he wan be vice president for the 2019 election. He say even Senate he no dey go. Meanwhile na the Aluko bin talk am before say dem take soldiers do ojoro during election that time for Ekiti.
No comments:
Post a Comment