Wednesday, April 13, 2016

APC VS APC... APC MEGAPHONE ADVICE PRESIDO MAKE HE NO PUT MOUTH FOR SARAKI MATA





OMOBOLA - One APC spokeman wey dey South East Osita Okechukwu don talk say make the federal government wey dey under our presido Muhammad Buhari no put mouth on top Bukola Saraki Mata wey dey ground, he talk this wen he dey yarn 


with the journalists yesterday wen he dey Abuja. He talk say na all of una dey spoil him for back and dem dey do like better person wen dem dey hin front, he con talk say make better process dey without the FG

No comments: