Tuesday, March 8, 2016

WHO TRY PASS... LAFUP AND HIM PIKIN POSE FOR PINSHURE

See buga O... Who you think say fine pass? Lafup still dey wan show himself for town,  he no Sabi say he don dey old, na him Seal, wey be him pikin say make he show him Papa say him set don dey bench. Abeg check dem two out,  make you no do Ojoro talk your mind say who set pass. Na Lafup abi na Seal. But come O,  Seal don big O!

No comments: