Omobola- Borno State Governor, Kashim Shettima don voice out say we former Presido , Good luck Jonathan no halla am to say anything about the girls wey dem kidnap for 2014 until 19 days after. Na Shettima talk dis on Monday when
he dey receive the former presido, Baba OBJ, Olusegun Obasanjo for the government house wey dey Maiduguri. Shettima con talk say he only talk dis out to show the difference ni O, bcos e no get how we an take appreciate something if dem no take am compare anoda one.
No comments:
Post a Comment