Monday, March 28, 2016

SEE TOASTING...AS RIVERS STATE PDP DEY TOAST WE PRESIDO




Omobola- PDP for Rivers State don talk o, say the pipu of the State no get interest for any kain emergency rule, bcos no shingbin shingbin for dem dommot O. The State publicity secretary of the party, Samuel Nwansosike na him yarn say kasala wey happen for election time no reach make APC polongo state of emergency for dem State. 

He say dem no need emergency rule O,  as per say him believe say we presido get brain and he no need anybody to push am around before he Sabi wetin he suppose do.








No comments: