MISS SIMPLICITY - Chai....Oyinbo don cause katakata for ground..Mr Alkali don para enta media ooooo.. he tok sey he dey vex for one teacher wey him bin collect to dey teach him pikin dem 3 times every week nd he dey pay d teacher 12k every month.
Wen Mr Alkali see d oyinbo wey d teacher write, na so he press control P o, sey na today today he go give d teacher sack letter...Hmmmm....na wa ooooo.
No comments:
Post a Comment