MISS SIMPLICITY - Swag too much Omoni Oboli na one actress wey dey like look gud, she dey always do tins wit swag...Dis morning as she wan comot for house with her white nd black dress, na so she sey make she sama her fans wit her fine picture nd make I no lie una, d lady make sense die...her swag no dey lie.
No comments:
Post a Comment