FEMI - President Jacob Zuma and president Buhari show each other front for presidential villa for Abuja today. As you dey read dis tori so, President Buhari and South African president, Zuma dey inside presidential villa dey word untop serious matter. The meeting nah part of the two days official visit to Naija . After them don put head together, dem go address the press conference b4 zuma go waka comot. Details later.
No comments:
Post a Comment