One husband nahin den see for the street in Thailand after hin wife slashed his penis with box cutter. Paramedics for Thai tourist spot of Pattaya see the man wen e dey cry for the middle of the street after hin wife do revenge on am.
According to local media reports, the man, wey dem say hin name na Somchai, nahin ddm say don dey do the thing with hin wife best freind since and now wen the wife sabi nahin she con do am gbege.
No comments:
Post a Comment