The Theatre Commander of the Operation Lafiya Dole, Major General Lucky Irabor, yan for one news conference say troops wey dey operate for the axis don make life taya the boko dem. E still con dey tan say den don try reduce boko liver for sambisa like den don make am dey hard for the military to enta. Last last E con yan say If den remain for the place na OYO den dey but say if den come out and surrender we go receive them.
No comments:
Post a Comment