OGINI BERNARD - Hunters wey dey 4 North East 4 adamawa state don Comot outside begin beg say mke FG give dem d permit so dat dem fit join order forces razzle Boko Haram. Der moral begin boost as dem hold der annual oath taking party wey der leader Muhammed tola raise voice
say mke dem join fight Boko Haram 4 sambisa. der party wey mke sense as dem kark der war cloth wey dem hold der local guns.
No comments:
Post a Comment