Saturday, June 11, 2016

OONI FOR AMERICA .... MONDAY 13TH OF JUNE NA YORUBA DAY FOR BROOKLYN

As the Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi, Ojaja II, dey United States dey flex,  some pikins of Ile-Ife, Osun State wey dey stay for the United States. The kabiyesi with him pipu wey dem go collect for the J.F. Kennedy Airport, New York, by dem Ogas plus other Naija pipu for the US on Thursday. One New York City Senator, Kevin Parker, plus the Brooklyn Borough President, Eric Adams, say the city don go polongo say Monday, June 13, 2016 go be Yoruba Day and dem say dem arrange Dat kain thing to take honour Oniiresa.

No comments: