Wednesday, February 24, 2016

NA LIE O, I NO EXTEND CONTRACT WITHOUT APPROVAL O, ALLISON MADUEKE POLONGO

FORMER Minister for Petroleum Resources, Mrs Diezani
Madueke wey dey treat cancer treatment for London don talk say lie O she no change $24 billion oil without contract O. For the statement wey dem throway to journalists for Abuja, Mrs Alison-Madueke say na lie some newspaper lie say she yarn carry go on top oil mata without say she  collect approval. She say she no Sabi wetin she do dem wey dem just wan spoil her name finish. Na through her megaphone, Mr Clem Aguila.

No comments: