Base on tori wey dey waka say popular Naija comedian Seyi Law physical abused a security officer, Peter Elthan, wey dey work for Eko Hotel & Suites afta the album launch of Kiss Daniel wey shele last week Sunday, Seyi Law come say make e form gentle when he climb instagram come beg the full world say he sorry for any disappointment wey him actions fit don cause for the guy and him fans. Na yesterday he dey The comedian took to his Instagram apologize come try explain wetin really happen, but as he explain reach. Despite the fact that the comedian many pipu no wan hear O, say e no get wetin the man fit do am, wey suppose make am slap am 3 times. read wetin happen gangan as SEYI write am
No comments:
Post a Comment